Always Post Jdbpals.xtgem.com on your status! If you love JDBPALS (¤) and enjoy unlimited services here!

Jdbpals On Facebook
Like Jdbpals On Facebook
facebook.com/Jdbpals
»JdbPals Forum
* Sammyyoung Na only 4 naija ooo
1) Na only 4 naija, pastor go dy preach about charity, and he go still put password for church wifi.
2) Na only 4 naija, niggas go fit unhook bra in two seconds but e go take dem 15 minutes to find the book of Zephaniah 4 bible.
3) Na only 4 naija people dy call words twice, e.g fast fast, sharp sharp, quick quick.
4) Na only 4 naija u go ask question and them go use the same question answer you, e.g, Question: E dy there? Answer: E dy there.
5) Na only 4 naija u go see peson wey blong 2 everybody nd at d same time blong 2 nobody
6) Na only 4 naija 90% of men relationship status for facebook dy single, and 99% women relationship status dy dating or married, abeg wu dem dy date?
7) Na only 4 naija, guy go send im gf airtime of 1500, and the girl go still send message saying "pls call me".
8) Na only 4 naija, u go see niqqaz dy do opening prayer 4 night club.
Like our page on facebook for more @ Http://facebook.com/Jdbpals
2015-08-17 23:26 · (0)

Online: Guests: 1
Online : 1 Guest(s)
Today : 8 Guest(s)
Total : 3749 Hits
»ALWAYS INVITE YOUR FRIENDS HERE
Created by: JDBPALS™
Copyright © 2014 -
All Rights Reserved
IMO STATE NIGERIA
»Please Like Our Facebook Page

80s toys - Atari. I still have